m�sica
Buscador

Letra de African Giant - Burna Boy

Letra de canci�n de African Giant de Burna Boy lyrics

[Chorus]
Tell 'em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don't try ah
But you can't test the African Giant
Emi omo logo logo
E no get person way me no know
Making dem loko oh no
Make you no dey do like Otokoto

[Verse 1]
See nobody do it better, better than me
Can't nobody do it better, check am and see
I know say one day e go better, I go carry grammy
Because anything wey better require planning
E done be, e done bi o
Nothing you can do
https://www.coveralia.com/letras/african-giant-burna-boy.php
Because God no go give you more than you can handle
Na so dem mama go halla 'ebelebe buo'
Na so dem papa go hala 'ebelebe buo'
Ogododelugo chi chi (6x)
Ele li le le oo

[Chorus]
Tell 'em Africa we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don try ah
But you can't test the African Giant
Emi omo logo logo
E no get person way me no know
Making dem loko oh no
Make you no dey do like otokoto

Vota esta canci�n:
0/10 ( votos)

Discos en los que aparece esta letra:

La letra de canci�n de African Giant de Burna Boy es una transcripci�n de la canci�n original realizada por colaboradores/usuarios de Coveralia.
Burna Boy African Giant lyrics is a transcription from the original song made by Coveralia's contributors/users.

�Has encontrado alg�n error en esta p�gina? Env�anos tu correcci�n de la letra