m�sica
Buscador

Letra de Abeg Abeg (Remix) [feat. Tuface & Timaya] - Burna Boy

Letra de canci�n de Abeg Abeg (Remix) [feat. Tuface & Timaya] de Burna Boy lyrics

Aristokrat records
Una know na
Una know

(2Face)
I see you
You see me too
I want the same wey you wanting too
I like it
You like it too
You know that
Everything is true
Story dem a tell us is true
Everybody know that gold is pure
And true
Nobody go fit tell you lie...and you
Nobody go fit tell you lie
Anyhow you want to look am
Na so you go see am
Anyhow you look am
Na so you understand am
Spiritual

(Burna Boy)
Abeg abeg abeg
Now that you see me
Trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
So I say
Abeg abeg abeg
Now that you see me
Trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
Why o Why o Why

(Burna Boy)
Well the show must go on
All my people been waiting for so long
So they will not take backshot from no one
What have I done so wrong
I've been waiting for a very long time
To tell you what's on my mind
Them boy they are baby
To get on my level
Will cost them their whole lifetime...aii aii aii aii

(Burna Boy)
Abeg abeg abeg
https://www.coveralia.com/letras/abeg-abeg--remix---feat--tuface-y-timaya--burna-boy.php
Now that you see me trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
So I say
Abeg abeg abeg
Now that you see me
Trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
Why o Why o Why

(Timaya)
Every monkey wan chop the banana
That's why everybody wanna hammer
Christians call God while the moslems call allah
Your girl wanna feel like Michelle Obama
I wan know why
Everybody wanna feel like a bad guy
Sometimes I wan know why
Everyone no wan real sharp guy

(Burna Boy)
Abeg abeg abeg
Now that you see me trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
So I say
Abeg abeg abeg
Now that you see me
Trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
Why o Why o Why
Abeg abeg abeg
Trying to move ahead
Big stone to my leg
Abeg abeg abeg
Trying to move ahead
Big stone to my leg
Abeg abeg abeg
Now that you see me trying to move ahead
You wan come tie big stone to my leg
Trying to slow me down
Slow me down
So I say
It's Leriq, call the paramedic

Vota esta canci�n:
0/10 ( votos)

Discos en los que aparece esta letra:

La letra de canci�n de Abeg Abeg (Remix) [feat. Tuface & Timaya] de Burna Boy es una transcripci�n de la canci�n original realizada por colaboradores/usuarios de Coveralia.
Burna Boy Abeg Abeg (Remix) [feat. Tuface & Timaya] lyrics is a transcription from the original song made by Coveralia's contributors/users.

�Has encontrado alg�n error en esta p�gina? Env�anos tu correcci�n de la letra